Post by DENNIS (@NDB)
Wait o, so people use detergent to boil eggs they sell give the public? Another reason why village people dey live long pass us
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Zulaihatu Afegbua: I am telling you everything natural in the village
Chukwudi Onwuelingo: As in eeh.
Some people get mind o.
Something that someone de eat, person get mind,use detergent wey chemicals full,de cook am..
Some people get mind o.
Something that someone de eat, person get mind,use detergent wey chemicals full,de cook am..
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMC®: This is not so good of us deliberately k&lling ourselves in the name of making food quicker
Knywills: Wetin be this. As how na