Post by Chinenye (@Scholastica20)
Oya ooo,which state abeg?.My sister just asked me this now,make una help me answer am...
#LekeeLekee
#Viral
#LekeeLekeeFamily

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Chinwe Stella: Lagos State
Blesskings: It can only be lagos state
Clare Baby: Na Lagos o, no exaggerating. My sister suffered from this exhaustion ehn.
Omoniyi Abiola: Na only Lagos fit run am ๐
Obianuju Sylvia: Lagos state
JulietUlom: Lagos State I guess ๐คฃ๐คฃ๐๐ซฃ
MUSLIM NURUDEEN ALOWONLE: ๐๐๐ LAGOS!
No need to think am twice. Na LAGOS STATE!
Only for Lagos you go comot for work 5pm, reach house 11:30pm, sleep 12:15am, wake up 3:30am dey chase BRT again. ๐ญ
The state where traffic na your second job and your landlord na your alarm clock.
If you know, you know!๐คฃโ๏ธ

Jude Normayeke: All state in Nigeria
Jude Normayeke: Even the witches for our village busy pass that state weh dey your mind.
Mosiko Esther: We all know it is Lagos ๐๐