Post by Oluwatoba Omolara Oyewumi (@Toabbabe)

SWALLOW LOVERS, WHERE UNA DEY? πŸ˜‚πŸ˜‹πŸ”₯

Who else has been busy working since morning? Abeg, wash your hands, carry your Coke, and come join meπŸ€£πŸ˜‚
Food no be enemy, especially when na swallow! πŸ˜‹πŸ€€

Abeg, tell me the truth… πŸ‘€πŸ‘‡
Who dey join me? And which swallow be your favourite? πŸ˜‚β€οΈ
#viral
#lekeelekeefamily
#trending

SWALLOW LOVERS, WHERE UNA DEY? πŸ˜‚πŸ˜‹πŸ”₯

Who else has been busy working since morning? Abeg, wash your...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Omoniyi Abiola: Na watin I go eat tonight be that
Segun Happy: Enjoyment, I dey come.
Oluwabukola Christiana: I am 😭😭😭😭😭😭😭
Joy&raph: Omo I am here for the swallowπŸ˜‹πŸƒβ€β™€οΈπŸƒβ€β™€οΈ
Akintobi Titilope Oluwaseun: So yummy πŸ˜‹
Felix Odine: Why you pour the soup on top, you just make me lose appetite
Obianuju Sylvia: Is this ewedu?
JulietUlom: Abag send location