Post by Chukwudi Onwuelingo (@Chukslingo)

My Lekeelekee Money ๐Ÿ’ต don finish, even as today never end! ๐Ÿ˜ญ

My Lekeelekee Money ๐Ÿ’ต don finish, even as today never end! ๐Ÿ˜ญ

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Blessing Emmanuel: Chai, sorry
Chinenye: Aaa wetin u use am do naa
Joy&raph: Just avoid me o๐Ÿ˜
Omotoso Taiwo Yemi: At least you know what you spent it on
Blessing Emmanuel: Only one person
Alex akinboyo: Na WA oo
Oyenuga Esther: Nawa o, e no easy.
Big Ceehgo: Nah loan people hold me for the baddest place ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Kelechi Kate Okeke: Ahhhh ๐Ÿ˜ฒ
That loans wan kpai you join?
Abeg ooo, mek it comot hand from there.
King Solomon โ˜๐Ÿพโญ๐Ÿ‘‘๐Ÿค: Which loan is that make i dey avoid them ๐Ÿ˜