Post by Joseph The Dreamer (@JTheDreamer)

I don go buy catfish, I wan prepare pepper soup. I wan chill alone with my wine. No be say I stingy o πŸ˜‚, na because today na self love day πŸ’ƒ

I don go buy catfish, I wan prepare pepper soup. I wan chill alone with my wine. No be say I stingy...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Chioma Godswill: This fish wey dey float for water
Omotoso Taiwo Yemi: It's really a self loved day
Linzkits: Abeg drop location i deynlap your area
Joy&raph: Shey you like this thing wey you dey do abi
Daniel N U: Enjoy your money. Na your sweat.
JulietUlom: πŸ˜‚πŸ˜‚ Omo, self-love don reach premium level! Catfish pepper soup and personal space. Abeg, enjoy yourself well well, you deserve this soft life! πŸ’ƒβ€οΈπŸ€£
Chi Ekpunobi: Can I join you pls
Augustine Chiagozie: Self love with catfish pepper soup and wine sounds like the perfect peaceful evening.
RT. Comr. Hayatu Deen: Enjoy yourself, money don enter 😜
Happiness Nkiru: Abel send the pepper soup water come my sideπŸ˜