Post by King Solomon βπΎβππ€ (@thelion1)
As dey money just de enter make I use am wisely π

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Omoniyi Abiola: Abeg have you pay for security before taking this step π€·ββοΈπ€·ββοΈπ€·ββοΈπ€·ββοΈ
Joseph The Dreamer: You are doing well, this is a very good investment for you, keep it up
Kayode Ruth: Na the wisely be disπ
ka-alenebari numene: Ok oh.
Make the rush wey u dey rush no put u for problem oh
Make the rush wey u dey rush no put u for problem oh
Jovita Enwerem: You done propose to your babe
Miss Annabel Ossai: So you don go propose another girl for my backπ€
OLIVIAπ: Very wise step
Ogochukwu: Ha you don go marry sharp sharp
Oppoorrrrπππ
Oppoorrrrπππ
Augustine Chiagozie: Yes oo
Time to settle down
Time to settle down
Uduak Apala: U don wise oooo π€£