Post by Comfy10 (@amo)
๐๐ LEKEELEKEE FAMILY, AS E BE SO, THIS IS THE NEW ME OOO! ๐คฃ๐คฃ
One of my children don draw me finish, so abeg make una no jealous me ooo! ๐๐
See me chilling on this bench like one big madam! ๐๐ No stress, no wahala, na enjoyment remain! ๐คฃ๐คฃ
Abeg, how una see your girl? Rate my new look from 1โ10. ๐๐โค๏ธ
Una own children don ever use una do art like this before? Make una confess for comment section! ๐คฃ๐คฃ
#LekeeLekeeFamily #AsEBeSo #NoJealousMe ๐โค๏ธ#parentpush

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Joseph Eric: I don't understand. Please take it easy
Fred Precious: This is 10/10 ๐๐
The person drew u well ๐๐
The person drew u well ๐๐
Grace & Stories Studio: ๐๐ Na 10/10 be this, my sister! Your pikin don discover talent, and you don become celebrity for the artwork. ๐คฃ๐โค๏ธ Abeg frame am well ooo, na family treasure be this! ๐๐
Mild Uchenna: No be small chilling ooh
Ikediashi Onyinyechi: Hahaha very beautiful
CSO intl: This drawing na A1
Obiageli: I have to look at it for like 5 minutes to understand what is going on
Omoniyi Abiola: Mama continue chilling ๐๐๐
PRETTY NDAANU LOT: hahaha ๐ no be small
David Onyedikachi: You are really chilling on the bench ๐๐