Post by Kelechi Kate Okeke (@Kelenwa)

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ Chisos! Na so una dey post for this app? E don dey fear me ooo!

Me wey dey go work, how I wan take keep up with una abeg? ๐Ÿ™†๐Ÿ˜‚

I say make I come wish my new family goodnight, only to discover say una don drop like 6โ€“10 posts each since I comot a few hours ago! ๐Ÿ˜ณ๐Ÿคฃ

God abeg ooo! My fellow Lekeelekee people, take am easy on me! I still be the new girl here! ๐Ÿ˜ญ๐Ÿคฃโค๏ธ

Anyway, una don try! Goodnight, my new Lekeelekee family. Sleep well ooo! ๐Ÿฅฐโค๏ธ๐ŸŒ™

#LekeelekeeFamily #GoodnightMyPeople

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ Chisos! Na so una dey post for this app? E don dey fear me ooo!

Me wey dey go work, how I wan...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Augustine Chiagozie: Welcome to LekeeLekee, where you come to greet people and leave with 20 posts to catch up on.
Kelechi Kate Okeke: Una no dey rest for this app ooo, How l go do my work now? ๐Ÿค”
Kelechi Kate Okeke: Goodnight everyone
LOPPERKEM ๐Ÿฅถ: No time to waste time
NWADIX: Good night ma'am ๐Ÿ™๐Ÿ›
Mimi: Good morning dear ๐Ÿ˜