Post by Oluwajide Oluwatumilara (@oluwajide_oluwatumilara)
Tell me what's on your mind after seeing this picture. π

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
JulietUlom: Witch gathering π€£π€£π€£
MUSLIM NURUDEEN ALOWONLE: πππ AHHH!!
Wetin first enter my mind be like:
Basket of BROWN EGGS wey dem rub groundnut oil! π₯π
Omo see as head dey shine like person polish am with kiwi! Even torchlight no need for that village β once all of them enter room for night, everywhere go bright! π€£ GLO with pride βοΈ π
Which...

Augustine Chiagozie: Alot oo
Musty De BloGGerπ³π¬: Omo
Am short of words
Am short of words
DENNIS: When all heads comes together
Cruzita: Walnut π€£π€£π€£π€£
Joseph The Dreamer: I can't even explain π²
Chinenye: That red fruits and blueberries
Mimi: Coconuts ππ