Post by Kamcee (@Wish_Kamcee)

December don set for me ๐Ÿค—

December don set for me ๐Ÿค—

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Augustine Chiagozie: Lol ๐Ÿ˜‚
Drop location abeg lol ๐Ÿ˜‚
Alex akinboyo: They wyn
Ibukunoladunni: Some people go think say na meme. Na the one wey I plant for July I still dey spend
Comfy10: Go ahead my uncle e go grow
Ogochukwu: Edon sure for you true true
RT. Comr. Hayatu Deen: When it grows remember to share me some