Post by Mild Uchenna (@Milduchenna)
Inside life, fear who no fear them.
0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Licia Gyang: E still hot even tho them no plug amπ€§
Danito: Woman can act movie sha
Musty De BloGGerπ³π¬: π―
DivineBreakthrough: I dey always suspect una, e no get watin una no fit do, so I react in future.
Astonish World Tips: Ladies no dey post their normal pictures again ooo! Na AI beauty everywhere! ππ₯
You go see fine girl for picture, fall in love, and ask for video callβ¦ na there you go shock! ππ
Abeg, na real beauty we dey admire or na AI magic we dey fall in love with? π€£π€
You go see fine girl for picture, fall in love, and ask for video callβ¦ na there you go shock! ππ
Abeg, na real beauty we dey admire or na AI magic we dey fall in love with? π€£π€
Mimi: Awwwwwwwwwwwnnnn, I feel her pain. Everyone will be scared tooπ
JulietUlom: My gender my pride π€£π€£π€£
Ndukwe Josephine Chiwendu: Leave us alone oππππΉ
Francis: But fear women there are always pretending
Chi Ekpunobi: Who won't panic at first..lol