Post by Dordiase (@Dorian_2)
The strength of a man, the stamina of a man!!
Like how na? Who don hear say daughter of Eve don kpai for Room 001?
Harder!! Harder!! Na who dey kpai put?
Sons of Adam, respect us abeg! π
#LekeelekeeFamily #LekeelekeeGrowth #Viral

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Izuchukwu: Omoh, una too much
Mimi: Men get strength, they are the weakest oooπ
Mummy G. O: But this is true but very funny
Blessing Fowobaje: Fear Women.
Happinessπ¦π³π¬: I don laugh go enter my landlord son room π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£
Atteh: This gender is the most complex, dangerous species in the entire cosmos!
LEONARD-G: If e reach catfish pepper, you guys slow down π
CSO intl: I no get strength for this announcement π’ π
Odimayo Michael: I don look for comment to take defend my gender, but I no see .. chaiiπ
Paul Foxxman: Una Performance in the oza room no be small thing...π€π
I salute una gender for thatππ
Surely, something must kill a manπ
Harder! Harder !! Harder!!! na Wetin kpai my friend Uncle last week...ππ€£
Any man wey think sey him fit satisfy your gender go just kpai himself youngπππ€£
I salute una gender for thatππ
Surely, something must kill a manπ
Harder! Harder !! Harder!!! na Wetin kpai my friend Uncle last week...ππ€£
Any man wey think sey him fit satisfy your gender go just kpai himself youngπππ€£