Post by Adaelle96homes (@Adaelle)

Check the comment section

Check the comment section

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Adaelle96homes: HOW AI RUINED MY LIFE!

Person wey suppose dash me money don dey call me BIG MADAM ooo!

Na him message wake me up this morning sef. I say, “Finally! My suffering don end!”

Omo, as I open the message, na family problems full everywhere!

“Oga, wetin happen?”

Oga say business no dey move, famil...
Adaelle96homes: If AI don ever make you look richer than your account balance, gather here! Make we cry together! 😂