Post by Peace Akpan (@peace_akpan)
As good mother you are, how do we call this one now? ๐๐๐ #LekeeLekee #Trending #Viral #LekeeLekeeFamily

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Peace Akpan: As good mother you are, how do we call this one now?
ka-alenebari numene: The baby is now the mother, the mother is now the baby
Handifun comedy: Move the mother for mental health
Handifun comedy: She might run mad we don't know
MUSLIM NURUDEEN ALOWONLE: This one na " SELF DEFENSE MOTHERHOOD! " ๐๐โโ๏ธ
Mama inside VIP umbrella net, with full AC.
Pikin dey outside for mosquito stadium doing security work!
Na so one mama go say "mosquito no dey bite baby skin" - Aunty, na which book you read am ? ๐ญ
That baby go wake up with full tribal marks wey m...