Post by Kenneth Franklyn (@kenfrank)

My people, no believe everything wey you dey see for social media o, for how we dey now.

Matter wey we dey settle be this: one married woman go listen to one feminist for social media, come still invite am come her house.

As I dey talk to you now, the feminist don carry belle for her husband, dey call am honey. The wife don dey run up and down dey find solution, after she don listen to advice wey say "No born for man wey no fit give you 2M monthly.

My people, how una see the matter?

My people, no believe everything wey you dey see for social media o, for how we dey now.

 Matter we...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Blessing inspires: ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Social media advice no be court judgment o! Everybody should use wisdom and understand say wetin work for one person fit scatter another person matter. Before you carry online advice enter your marriage, think am well first!