Post by LOPPERKEM ๐ฅถ (@LOPPERKEM1)
Please if I fall inside river and you bring me out and i wake and find out that it was my fellow guy that sucked out the water from my mouth with his mouth, I swear I go punch you. If no be one fine babe allow me die abeg

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Fred Precious: You never ready oo ๐
Chinenye: Punch am well ooo but u need to leave first
Jennifer Ogechi Agu: Ahh you serious so ๐
Mathias Afagamy Ezekiel: Weyreh dey select Savior for emergency situation. Body go tell you. ๐๐๐
DENNIS: What if fine babe no Dey around
Mathias Afagamy Ezekiel: For person wey don dey between darkness and 6 feets below ๐โฌ๏ธ??
No try am.
You go first allow your breathing to balance before you fit think of asking who did the mouth air input function.
Cos if I dey there I fit just Give you uppercut when you wake up ask such question โ๏ธ
No try am.
You go first allow your breathing to balance before you fit think of asking who did the mouth air input function.
Cos if I dey there I fit just Give you uppercut when you wake up ask such question โ๏ธ
Mathias Afagamy Ezekiel: First of all, wetin carry you fall inside the water first.
Mathias Afagamy Ezekiel: The fish no dey hungry to let you out in d d first place
Mathias Afagamy Ezekiel: Nice meeting you bro.
Thanks for the follow
Thanks for the follow
Mathias Afagamy Ezekiel: Joined just yesterday.