Post by Elias (@MrTommy)
Today na my first day for this site, body just Dey scratch me π
#Trending #LekeeLekee #Viral #LekeeLekeeFamily
0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Obianuju Sylvia: Mr Elias you are just busy doing nothing
Mide: Oversabi no see anything do
Ndukwe Josephine Chiwendu: Abeg go homeeeπππ
Who even employ you sef
Who even employ you sef
Omoniyi Abiola: Calm First because you will still work your ash offπππ
Oby Pink Egbe: The guy is not carrying anything π€£
OJ | 9jaBrouhaha: π π π
Izuchukwu: Na your first day, body don dey scratch you already
Deborah Joshua: And you no dey work o π EYE SERVICE π
Chinenye: Aaa u wan show everyone that u Sabi am
Onyiyechi Vera: Oga comot for road.. for people wey dey work π€£π€£π€£π€£