Post by Fred kezi πŸ’« (@Erudite)

πŸŒ€ OSOGBO PEOPLE DON CRY O! πŸ˜­πŸ’”
People wey go buy foodstuff with their hard-earned money don gather dey ask, β€œWetin dey happen?” 😭
Some people don pay already, but when dem reach there, everywhere don close! πŸ˜³πŸ”’
People vex, some dey confused, some don even dey cry. πŸ’”πŸ˜­
Na so awoof dey take enter person eye? πŸ˜­πŸ˜‚
Abeg, anybody wey know wetin really happen for Osogbo, make una talk! πŸ‘‡πŸ½

πŸŒ€ OSOGBO PEOPLE DON CRY O! πŸ˜­πŸ’”
People wey go buy foodstuff with their hard-earned money don gather...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares