Post by Oluwaseyi Adedeji (@The_EUD_GUY)
GOOD MORNINGGGGGGG
π¨π½βπ»π¨ **MEET YOUR IT GUY / EUD GUY**
You know that person people call when:
π» Laptop no dey come on?
πΆ Wi-Fi suddenly disappears?
π¨οΈ Printer decides to go on strike? π
π Password wahala don start?
π Computer suddenly becomes slower than Nigerian traffic? π
**Yupβ¦ na people like me dem dey call. ππ**
I work in IT, and one thing Iβve learned is that **you donβt always need to be a βtech expertβ to solve a tech problem.**
Sometimes, na just one small setting.
Sometimes, na one simple troubleshooting step.
And sometimesβ¦ **restart am first!** ππ
So from today, Iβll be sharing simple:
π» IT & computer tips
π± Tech knowledge
π οΈ Troubleshooting tricks
π Relatable everyday experiences
π Things I learn along the way
No big-big grammar.
No unnecessary technical terms.
**Just simple tech knowledge wey everybody fit understand. π³π¬π₯**
If you dey enjoy this kind content, **follow me make we learn together.** π€π½
And abegβ¦ ππ½
**WHAT IS THE MOST ANNOYING TECH PROBLEM YOU HAVE EVER EXPERIENCED?** π
Drop am for comments!

0 likes Β· 0 comments Β· 2 shares