Post by Mimi (@umeh20)
You can be somebody’s husband, boyfriend, wife, girlfriend, sibling, bestie or even mother offline but once you come online, you are a follower like everybody else. Let people be free to fly as long as they are not hurting anybody. Which one is "I didn't know you can talk like this oo"
Abeg, allow people to breathe. Person wey calm offline, come calm online again, No be witch?👀
I go block you oooooo👀👀😒

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
unit Shadrach (TST): person go dey calm offline and still come dey calm online naa
e no even good you check am na
e no even good you check am na
Victoria Amara: No b small thing 🤣
Big Ceehgo: Make non of my family members try am with me oo
Chidimma....: 🤣🤣be calming down... No vex you hear
Jennifer Ogechi Agu: Block them 😭😂
Lawrence Tales: No be juju be that 😁
JulietUlom: Exactly! Online is not anybody’s private compound. Let people express themselves and enjoy their space, as long as nobody is being harmed. Allow people to breathe! 👀🤣
Ginger Uma Nnochin: Be free like the bird and Live your best life. No dulling besides, no body is perfect, we learn everyday.
Dj Andre mayani: I gat u
PRETTY NDAANU LOT: who is disturbing my baby