Post by Isaac divine ugochukwu (@iscdidi)
๐๐๐๐

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Ikediashi Onyinyechi: Everywhere go first blurr
unit Shadrach (TST): i tell you
small better oo abeg
small better oo abeg
ONOGBORI FAITH: 55naira no be small money ooo
Abigeal: That thing dey pain ๐น
Ojoajogwu: U go just weak dat day
Star guy: The kain course we go course that bank wey no get pity