Post by OJ | 9jaBrouhaha (@Unku_OJ)
“Carter Efe don go carry woman. He don leave me. He no dey use me for livestream again. Carter is a bad person; he no dey call me anymore.”
— Kolu laments. 😂😭
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Omotoso Taiwo Yemi: I can't believe that I watched this from the beginning to the end, a lot is happening sha
Ivy's corner: Koko dey funny oo,this guy eeeeeh nah cruise
Deraa: Omo, Kolu don enter singleperson livestream era 😹
Licia Gyang: Na English this one dey speak 😂😂😂
Big Ceehgo: How Una they understand wetin this guy the talk sef 😪