Post by CSO intl (@CSO_001)
Late night food eaters oyaaaa πππ²
Una still dey awake or hunger don carry una go kitchen? ππ€£
Abeg make I know my people! ππ
#LateNightEaters #LekeeLekee #NaijaCruise

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Licia Gyang: Hunger dey catch me but I no fit get up go kitchenπ©
Felix: U no go like give me small ππ
Lekee Naija: This late night food get as e be oo π
Deraa: Omo, hunger fit wake person from deep sleep πΉ Who dey kitchen tonight π²
Big Ceehgo: If no be wickedness, why only you go chop this thing tonight
Can't you give me π¬π¬π¬
Can't you give me π¬π¬π¬
Cruzita: Chia boss abeg nah...gimme small ππππ
Idika Ifunanya Blessing: I still dey awake oo as a breastfeeding mum I don't joke with food oo
Okoro Godswill: Ride on bro
Zanny: Additional 10 kg weight...I pass
Omotoso Taiwo Yemi: Abeg which junction are you dropping it as a sacrifice, let me go and wait for you there