Post by Chukwudi Onwuelingo (@Chukslingo)

Imagine if BABA come spend another 4 years??๐Ÿ˜ณ๐Ÿฅด๐Ÿคท๐Ÿฝโ€โ™‚๏ธ
PROBLEM DE O...
Like this now,They don SELL NAIJA O๐Ÿคทโ€โ™‚๏ธ

Imagine if BABA come spend another 4 years??๐Ÿ˜ณ๐Ÿฅด๐Ÿคท๐Ÿฝโ€โ™‚๏ธ
PROBLEM DE O...
Like this now,They don SELL...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

King Solomon โ˜๐Ÿพโญ๐Ÿ‘‘๐Ÿค: Make this world Bank later ask us for anything sha because we no follow them borrow money
Blessing Emmanuel: I never hear this kind amount of money oh
Deraa: What exactly is he using that money for
Omoniyi Abiola: And na una go still pay this debt oo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Jude Normayeke: I thought the first lady told Nigerians that first is very rich and he doesn't need Nigerian money to rebuild Nigeria? What are we seeing currently? Person weh get money dey borrow? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Chinenye: Nawaoo
Wahala dey ooo
Everybody
Go get ur pvc
Jude Normayeke: Abeg where the money wey Benin Republic and Togo they pay for our lights? Ticket papper?
Clare Baby: Which project again? Final year project? ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ