Post by Hassan Happiness (@happy26)

Una goodnight oh sleep well

I remember when I Dey school so one lady come my room now she koh say una Rest in peace oh
And everybody started shouting

Abeg if person the rest
You no wan reat In peace
Did she say something bad 😂 ?? Mbok I need answers #LekeeLekee #Trending #LekeeLekeeFamily

Una goodnight oh sleep well 

I remember when I Dey school so one lady come my room now she koh say...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

JulietUlom: Na the grammar cause the panic! She probably meant “rest well,” but that “rest in peace” finish everybody’s sleep that night. 😭🤣
Rev Goodidea Asks.: 😂😂😂 Omo, na the timing make everybody panic! “Rest in peace” at night in a hostel is not greeting ooo, na emergency meeting! 🤣🤣