Post by Felix (@Monetfx)

Maternity shoot
It's well ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
#Viral

Maternity shoot 
It's well ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
#Viral

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

King Solomon โ˜๐Ÿพโญ๐Ÿ‘‘๐Ÿค: Welding tomorrow
Dordiase: Dey play, na trend ๐Ÿ˜†
Omoniyi Abiola: Congratulations ๐ŸŽ‰ on your incoming
Blessing Emmanuel: No be small oh, congratulations Mama dog
CalmWithMama: Finally Una don scatter this maternity shoot we dey manage since ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
Kaiiiii
D~BIMPS: Na you carry the cup
Mosiko Esther: God abeg na ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚,them do gender reveal???
Rita Enkay: ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Chukwudi Onwuelingo: Nawa o
Nothing wey person no go see for this life.
Even my mama no do photoshoot for me or my sisters.
True true,this life no balancw
kingsley obieze: This one na pinky style