Post by Deraa (@melda4real)

Wait ooo! ๐Ÿ˜น

There is actually a voice note option in the comment section, but Iโ€™ve hardly seen anybody use it

Una no like make we hear una voice? ๐Ÿ‘€
Or una dey shy because una get sweet voice and una no wan make we fall in love? ๐Ÿ˜น

Abeg, use the voice note today. Make we hear those voices

Who go be the first person?
#LekeeLekee #LekeeLekeeFamily #Trending

Wait ooo! ๐Ÿ˜น

There is actually a voice note option in the comment section, but Iโ€™ve hardly seen any...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Adebayo Adekunle: E no Dey my own ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Felix: ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ I no shy o, but make una first promise say una no go fall in love with my voice before I press that record button.
Sopuruchi peace: Lead by example nah
Ogochukwu ๐Ÿ’œ: Go first let's see how it goes
Augustine Chiagozie: Omo, everybody suddenly becomes shy when the voice note button enters the conversation.
Ojoajogwu: Make dey add filter to the voice note
My voice no nice at all ๐Ÿ˜Š