Post by CSO intl (@CSO_001)

πŸ˜‚πŸ˜‚ Who dey cook for tonight?
Abeg make una declare now ooo, hunger no dey respect anybody! 😭🍲
Jollof, rice & stew, soup & swallow, or noodles?

πŸ˜‚πŸ˜‚ Who dey cook for tonight?
Abeg make una declare now ooo, hunger no dey respect anybody! 😭🍲
Jo...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Mosiko Esther: I been think say ,you dey invite us make we con chop oo,see as I run reach hereπŸ˜‚
Fred kezi πŸ’«: Hunger dey marmar men ooooooh
Augustine Chiagozie: Omo, make somebody declare early before hunger start making independent decisions.
Jennifer Ogechi Agu: I need something light this night
Hassan Happiness: You Dey eat elephant meat
Alagboso Njideka Jennifer: I dey your back, if you see tell me
JulietUlom: Abeg na soup and swallow I dey vote for tonight! Hunger don already dey knock.
UKWADI APPOLONIA Ogugua: This food just dey enter my eye πŸ‘οΈπŸ˜‹πŸ˜‹
Zanny: See food o
Henry Emeka: @CSO_001 really miss homemade Naija dishes ty for sharing really appreciate