Post by Ivy's corner (@Yvonne)

I just dey come back from work ooooh,the rain today eeeeeh no be small.
Everywhere water but l try shaiiii, come back rush enter kitchen to make this sharp sharp pasta ๐Ÿ˜‹ ๐Ÿ‘Œ ๐Ÿ˜€
Oya oooh food don ready,bring your plate come take your own portion my LekeeLekee family.
#LekeeLekee #Trending #Viral

I just dey come back from work ooooh,the rain today eeeeeh no be small.
Everywhere water but l try s...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

The Home Of Quotes inc.: Delicious
CSO intl: Na you dey cook for us
Deraa: This pasta after that kind rain? Abeg reserve my own portion first ๐Ÿ˜น
Fred Precious: Enjoy your self fine woman
D~BIMPS: The rain was much ooo
Augustine Chiagozie: Omo, after surviving that rain and still entering kitchen to cook, you deserve first and biggest portion yourself.
Prisca Wendy Ekeh: If this food no reach me
na wahala oo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Joy&raph: Omo no be this one they the call afrado pasta abi na me no sabi spell am well๐Ÿ˜‚
Joy&raph: The face of this pasta make sense wella
JulietUlom: Yummy yummy am coming with my plate oo