Post by Emzy (@EmmyGold)
You dey follow rich man and government pikin dey smoke, take drugs and over drink abi?. Wen Dem mad dey go carry Dem go treat for UK but u go come dey pursue people up and down for market and street. ..
make u get sense now abeg ๐
#LekeeLekee
#Trending
#Emzy

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Abigeal: Some people get support when they fall, others get punished for the same struggle
CSO intl: He that have ear let him hear
Chinenye: At the end you face your wahala
Ivy's corner: Person wey no get mama and papa suppose get sense nah
Joy&raph: You no go use your head as poor man pikin
Hassan Happiness: Lol ๐
You no fit see big man pikin for road as mad person
You no fit see big man pikin for road as mad person
LEKEE VIBE's Fam: Take a play first your eye go clear
EMRYS_08_Evolves: ๐๐๐๐ e go dey worry people for street
Ojoajogwu: Aswear ๐
Any mad man were near nanto punch am ooo ๐
Any mad man were near nanto punch am ooo ๐
Deraa: Omo, make everybody wise up abeg. No be everything wey rich people dey do we suppose copy. Your life and future matter pass temporary enjoyment. ๐