Post by PRETTY NDAANU LOT (@prettbabe)
When he comes back after 3 months with "I miss you" ๐
Oga abeg carry your heart go!
At this point I no want love, I want alert ๐โค๏ธ
Carry that heart go meet POS!
#LekeeLekee #Viral #Trending

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Ivy's corner: Ghosting people, me self l go also ghost you
Deraa: Omo, after 3 months you remember say I dey exist? ๐น Abeg, make that love transfer enter my account first. โค๏ธ
Chi Ekpunobi: Oga Dey go front ๐คฃ๐คฃ
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: Why didn't you allow him first
Giving you that shows he is very much in love
Giving you that shows he is very much in love
Nuhman Zulaihat: Who love help situation
Joy&raph: Oga carry that thing comot from my face ๐๐
Elnas Victor: This picture is so crazy๐คฃ๐
Onyinyechi Nancy Ugwuoke: Only alert fit fix wetin don spoil ooo
JulietUlom: Oga convert the missing to money and send alert first! No be love we dey chop. ๐ญ๐คฃโค๏ธ
Quadri Ganiyu: You dey reject my precious heart, as how?