Post by Gladden Ngozi (@Gladden)
My gender una weldon ooh!
It calls for celebration joor ๐๐

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Onyinyechi Nancy Ugwuoke: As how nร a, Una don dey take this matter go far ooo
Deraa: This one ho far ooo๐น
PRETTY NDAANU LOT: this one na enlargement cake Abe or BBL cake
Joy&raph: This one na nyash she go do o๐๐๐
Ugen Erere: Is just a design
Chinenye: For inside cake
God help us
God help us
Musa Odo Joseph: Wonder can only be found where women are ๐คฃ๐คฃ
Mbuotidem Essien: I will not meet up again. E don reach like this
JulietUlom: E reach to celebrate oo๐คฃ๐คฃ๐คฃ wahala
Star guy: The designer try too y dem put that one for the top