Post by Uncle Jay πŸ‡³πŸ‡¬ (@Jeff)

Imagine the audacity!!!!!!!!!!!!!

Imagine the audacity!!!!!!!!!!!!!

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Ugen Erere: You never see the one when dem go beat you join your own money sef
Dr.Handsome🌚: The audacity fr πŸ˜‚
Obi Chisom: They collect with sweet mouth, to pay back is war
Onyinyechi Nancy Ugwuoke: Explain biko. I need to know 🀣🀣🀣
Chinenye: Omoh
For my money ooo
It's well
Big Ceehgo: U gonna explain why you need your money before I go return am πŸ˜‚
Okoh Godwin Ekah: The borrower could many a time be very bold and audacious as false bravado to shell out shame.
Oluwatoba Omolara Oyewumi: You asking what I what to use my money for

See life
Zanny: On top my own money Abeg o
Ojoajogwu: Omo if na me I go just go him house go punch am come back den reply his message