Post by Odimayo Michael (@Bossman111)

Abeg wetin Una dey call this kind love in mathematics? ๐Ÿ‘‡

Abeg wetin Una dey call this kind love in mathematics? ๐Ÿ‘‡

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Musa Odo Joseph: Mathematician's in here, what do you call this ???
#LekeeLekee #Trending
Ifenze Ifunanya: In English na Upper case and Lower case
Deraa: Improper fraction ๐Ÿ˜น
Alex akinboyo: fraction
Chinwe Stella: Greater than you think, when Love is involved anything thing can happen
Chinwe Stella: Please always try and visit our post and comment back is very important , Engagement is the key
Oby Pink Egbe: Balanced
Omotosho tosin edris: roman figure die
Zanny: Improper fraction
Musa Odo Joseph: Na Yoruba this guy be, nothing anybody go tell me