Post by Kindness Peter (@Solace_Sarifa)
Oga give me money abeg
🤣

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Ogochukwu 💜: Flower for what
Money please
Money please
Linzkits: Find me money
EMRYS_08_Evolves: 😂😂 na money be coco
Wellness with happiness: Flower for what again... This country is not smiling, we don't want flower again 🤣
Joseph The Dreamer: Sebi u na want man to be romantic now 🤷
Big Ceehgo: Nah why I dey avoid poor girls ehh 😂