Post by Joseph The Dreamer (@oshojoh)

Explain this man's IQ in one sentence not less than 3 words. 🫣

Explain this man’s IQ in one sentence, with no less than 3 words.

Mine: The king of the morons. 😂

Explain this man's IQ in one sentence not less than 3 words. 🫣

Explain this man’s IQ in one senten...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

CSO intl: Over sabi man
Holuwahrothimmy: Imbecile
Dordiase: In the state of mumu confusion com join 😆 🤣
Paul Foxxman: Chai....She don touch him mumu button🤦
He's certainly a Mumu man o🤣😂
Damiee: Lol na mumu man
PRETTY NDAANU LOT: @oshojoh Abeg how I go take save this video
PRETTY NDAANU LOT: I dey inside vehicle dey laugh 😂😂 na so everyone turn look me
my belly ooh 😂😂
Omotoso Taiwo Yemi: Mumu, Idiot and Moron
EMRYS_08_Evolves: 😂😂😂 shebi no be only me see wetin happen there
Star guy: So funny