Post by Chukwudi Onwuelingo (@Chukslingo)
Omo π³
Some people de vex o...π€
ThankGod say no be FUEL ππ₯΄

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Felix Odine: This one too much na,wetin the boy do na, ordinary break up na she wan kill the boy
Ibukunoladunni: ππthis thing wey she do sef na red flah, the man should better run