Post by Dordiase (@Dorian_20)
I just dey laugh 🤣
See Sons of Adam forming like say them fit stay without Daughters of Eve.
We be stress relief, we be emotion stiller, we be the sure plug for Room 001. God abeg o🤣
Abi I lie?🤣

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Paul Foxxman: Na lie jhor, Fafafa, foul... 🤥
🤣😂😂
🤣😂😂
Joseph The Dreamer: You lie o 😀 trust me, I can do without you people 🫣
Simon G: You talk something.
But make i ask you, @Dorian_20, why a daughter of Eve go come sidon think for im mind come post dis kin thing?
Wetin be d thing wey d sons of Adam d do the daughters of Eve, all dis one wey you talk correct.
You know say when left hand wash right hand, right hand go come wash lef...

RT. Comr. Hayatu Deen: Stress that you people are the cause?
Dj Andre mayani: Who tell u say we no fit do without una
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMC®: We might be running away from you people in case you make us vex ooo 🤣
King Solomon ☝🏾⭐👑🤝: Even you know say you dey lie 🤥
Papi_J: You no lie abeg... see me in my office 😁
Jovita Enwerem: Na we be pepper, na we be salk. Which version do you want
Adesanya Ayotola: What can we do, the things we love and struggle with at the same time