Post by Hassan Happiness (@happy26)
Una sure say rain wey beat us today go wash our Benz tomorrow ๐?
Cause the one wey beat me today almost killi me ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ
#LekeeLekee #Trending #LekeeLekeeFamily #happy26
0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Adebukola Adenike: Ehya sorry dear. No worries e go wash ham
Big Ceehgo: Make nobody whyne you with this saying oo
Carry umbrella โ next time ๐๐
Carry umbrella โ next time ๐๐
Omoniyi Abiola: Make them talk fast because this rain is too much ๐๐
Ivy's corner: The rain too much eeeeeh
Delanxi: But here e just dey rain, without smiling ๐
Felix: ๐ Na only if the rain get good intentions, because this one wey fall today look like personal attack.
Stephinea Ogechi Okafor: E be like say this rain dey test our faith before delivering the Benz! ๐ Stay strong, our elevation is near! ๐๐ฅ
Ogochukwu ๐: Chaiii so sorry