Post by Comfy10 (@amo)
Una Afternoon ooooo LekeeLekee family! ๐
How Dey go Dey go our own no go spoil ๐
Monday don show face again ooo! ๐ฉ๐
Abeg, which one describe your Monday today? ๐๐ฝ
A. Iโm at work but my mind dey village ๐ญ๐
B. I need money before motivation ๐ฐ๐คฃ
C. Food first, everything else can wait ๐ฒ๐
D. I just dey manage my life quietly ๐ญ
E. Baba God, na You I dey look up to ๐๐ฝโค๏ธ
No lie ooo! Drop your letter and tell us why. ๐๐๐ฝ
LekeeLekee family, make we yarn! ๐ณ๐ฌโค๏ธ
#LekeeLekee #NaijaVibes #NigerianHumour #MondayGist #NaijaGist #LekeeLekeeFamily #Abeg #NoLie #MondayMood<parentpush
0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Mi sugar: Nah E o
Joy&raph: E. I just the manage my life quietly, but E self join for my own ๐
Paul Foxxman: Mooommy, abeg press me money ๐ฐ before motivation, biko๐ ๐คฃ๐๐คฃ
Gladden Ngozi: Sit at home. ๐คฃ
Happy new week ma. โค๏ธ
Happy new week ma. โค๏ธ
Chidimma....: Baba God na you I dey look up to
Jennifer Ogechi Agu: Good afternoon dear ๐ค baba GOD na you I dey look ๐ญ
Fred Precious: B ooo
Rain just spoiled the day
Rain just spoiled the day
CalmWithMama: Aahhhhh I need money before motivation oooo. Na the money go motivate me
Omolara Abike: Letter E because God is faithful, He's the Author and Finisher of my Faith
unit Shadrach (TST): mama C oo
without God i am nothing
without God i am nothing