Post by Mummy G. O (@Ugogbuzue1)
How una dey see the price of fresh tomatoes for market?

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Comfy10: Good question , dis one no be about university ๐๐
Blessing Emmanuel: Hahaha ๐คฃ๐คฃ๐คฃ no be small degree
Chidimma....: No be only university degree,....but this period of the year, tomatoes are usually scarce and expensive
Mi sugar: Hmmm no be small thing oh money wey you go use cook stew don cook 2 pot of soup
Joy&raph: The price no be for here o
Fred Precious: Tomatoes na rich man food
Emstar: At this rate, nigerians will need a bank loan just to cook jollof rice.
Gbadebo Chiamaka Goodness: E reach to ask