Post by Miss Annabel Ossai (@Annabel)

See as root of all evil fine pass some peopleπŸ˜…πŸ˜ŽπŸ˜œ
Abeg una need am abi make I go plant am for my backyard 😍😁🀸

#LekeeLekee #Viral #annabel #Trending #LekeeLekeeFamily

See as root of all evil fine pass some peopleπŸ˜…πŸ˜ŽπŸ˜œ
Abeg una need am abi make I go plant am for my b...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Blessing Emmanuel: Abeg make I send account number nah
Jennifer Ogechi Agu: You mean say e fine pass you 🀣?
CSO intl: Omo I need am remember me
Sopuruchi peace: I go like this will oo
Mi sugar: I need oh send location, but nah root of all evil when you love am but me nah like I like am🀣
Lawrence Tales: This kind of evil will solve your financial crisis
Ismail Auwal Garba: Abeg leave the backyard first πŸ˜‚ If this one can grow, we need the farming tutorial!
Kamcee: Go plant am and give me job as gardener make I dey water am for you for free
Ifenze Ifunanya: Send mine please
No_choice: Be no lie . I so much love anything root of all evil so much