Post by Augustine Chiagozie (@pabloexchange)

Please limit the way you speak pidgin with me, una don spoil my vocabulary finish. ๐Ÿ˜ญ

#viral

Please limit the way you speak pidgin with me, una don spoil my vocabulary finish. ๐Ÿ˜ญ

#viral

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Oladipupo Janet Aderonke: Chai no vex my Oga,I for follow you speak beta English but I no go school, how we go come do am like this
Chi Ekpunobi: Why did you use pidgin to finish the message.
Ojoajogwu: E no really concern me ooo ๐Ÿ˜Š
Na pigin we da speak for here
Chioma Omeje: ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
You never see anything.
Chelsea babe: ๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€
The Steph Edit: The thing tire me too o
One minute I'm speaking good English, next minute I dey speak wetin I no know๐Ÿคง
Delanxi: You never begin ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ be that, you no be Nigerian?
Nelson Thomas: Okay noted Sir.... We go stop..
Samuel (Ottah) Janeth Gift: For this country we dey so...leave voca for people wey get m oh
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: I no go speak English to you again like this, I wan make you learn am wella