Post by NWADIX (@EL_CLASSICO)

I Just tire ๐Ÿ˜…, unah wan confuse me abi, your plan no go work ๐Ÿ˜…

I Just tire ๐Ÿ˜…, unah wan confuse me abi, your plan no go work ๐Ÿ˜…

0 likes ยท 0 comments ยท 2 shares

Comments

Omoniyi Abiola: Who are Dey ooo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Daily media: just sleep no need for waiting or running ๐Ÿ˜‚
Mimi: Na you wan listen to people naa ๐Ÿ˜
Chioma Omeje: Wait but no wait
Oladipupo Janet Aderonke: Oga run oooo no wait for anything
Sopuruchi peace: I refused to be confused
DENNIS: do as it pleases you
Zulaihatu Afegbua: No wait o dey go your go time awaits for nobody
Deus Nobis Gadgets: ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ My brother, just dey go. No wait for anybody and if Ceaser stand for road, collect wetin be him own dey move.
Jovita Enwerem: Time mo really wait for you