Post by Augustine Chiagozie (@pabloexchange)
*I dey try imagine the kind father wey i go be, my pikin fit fałl from stairs make i tell am to get up, say this one small, shege still plenty for front 😂*
#LekeeLekee #Trending #Viral
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
PRETTY NDAANU LOT: best father of the year
Deraa: 😹 Daddy of the year loading, but the child never even recover from the first shege!