Post by Fred Precious (@Deracus)

Take am play first ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Take am play first ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

EMRYS_08_Evolves: Wahala ๐Ÿ˜‚ thanks for the update ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Deraa: Yes yes
Increase the volume ๐Ÿ˜น
Nelson Thomas: You hardly find a lady without one fake thing on her these days....

Fake hair
Fake eyelashes
Fake butt
Fake fingernails
Fake toenails
Fake face
Nelson Thomas: For fake hair, wetin do the natural one God give you?
Ogochukwu ๐Ÿ’œ: Ego clear for him ๐Ÿ‘€
Pastor Youby: ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
Na you sabi
Fatmat Folarin: That's very correct..
Pls follow back
Kosis Diaries: Increase the volume it's not loud enough
King Solomon โ˜๐Ÿพโญ๐Ÿ‘‘๐Ÿค: Before nko we be wan marry her before ๐Ÿ˜‚
Wuraola: Fine lady who b that guy wey promise u wig wey no buy am๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ cos I knw no how e take reach this level