Post by NaijaChoice News (@Naijachoice)
Lionel Messi come dey score free kick nowadays, if e no break that free kick record e no go rest.
See where person dey play free kick wey enter post..
No no, Lionel Messi good for free kick make we no lie, e sabi bend am.
Well, despite di free kick, Columbus still beat dem 2-1..

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Mathias Afagamy Ezekiel: Lionel is undeniably a good free kicker that is undeniably established fact for Lionel Messi