Post by NaijaChoice News (@Naijachoice)
Mancity players no just wan Sabi play anything again since when Dem hear say na Grimsby them go dey follow play match.
Marc guehi settle down do assist for Lamine yamal, Nico O'Reilly vex do pre-assist for Baena on Saturday.
Haaland sef come go dey miss chances yesterday to the extent Odegaard rush go check wether na DELAP disguise as Haaland enter pitch.
I go advice Make Mancity players take heart and move on, Nobody go carry their UCL trophy dash Arsenal and e no fit pass 1 season dem go use play for championship.

0 likes · 0 comments · 0 shares