Post by Deborah Joshua (@debbiejosh)
Abeg, anytime rain fall for morning, you dey wear slippers go work or you dey wear your shoe enter the rain like that?
Because me, I need to know the strategy. How una dey do am?

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Chinenye: Na shoe I dey wear especially if I am going to work
Omotoso Taiwo Yemi: I wait till when the rain stops
Abasi-ofon Umoessien: Omor as rain dey fall work no go sweet
RT. Comr. Hayatu Deen: Wear your shoe and enter the rain😜
Jennifer Ogechi Agu: Wear slipper for rain, way dey resist rain