Post by Deborah Joshua (@debbiejosh)

This one wey rain dey fall this morning… Abi make I just stay for my bed and no go work??? Is this a sign? 😂

My boss suppose understand na. Rain dey fall for him side too.

Good morning, LekeeLekee family.

This one wey rain dey fall this morning… Abi make I just stay for my bed and no go work??? Is this a...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Deborah Joshua: Which excuse I fit give my boss to stay house today ooo?? Make una gelp me eh 😫😫😫
Deborah Joshua: Good morning family.
Omotoso Taiwo Yemi: Don't force it, enjoy your day in your room, life is not hard
Felix: 😂😂 If rain dey fall for both sides, na equal opportunity weather, but your boss fit still ask why your attendance is missing.
Digital sage: This rain is bringing laziness,😩
Zinny: The thing no consign your boss oo
CSO intl: Good morning 🙏 have a great day
Wuraola: Tell the devil it's a lier 😆😆
No b good sign no go collect query ooo🤣
Francis: Good morning
Oluwatoba Omolara Oyewumi: You better try to call your oga sey you no fit enter rain, then let me know wetin e go talk 🤣🤣🤣🤣